my people wat is happening to our town ...abi we no belive PHC again....lately the movement in town is a problem.....if it is now fuel it's no taxi or on thing or the other....transport fairs do go up.....me wey day stay for bolokiri now go pay =N=50 to reach lagos bustop
.....abeg my people make untell me weytin dey happen.........
You need to be a member of Dotifi Digital Influencer Network Dotifi.com to add comments!
Replies