Swordpress & Dotifi Digital Network !

from 9jabook

Information

Faze

Faze - Originality one of the hottest musicians in 9ja today !

Location: eko
Members: 36
News Feed : Jul 12, 2009

Originality

Lyrics
khaki no be leather originality

yes peee yes peee
na we own the society i get ability

na we d vip promoting peace and tranquility
u no e no be lie u no be lie (background ooooo o oo o oo ) X 3

i makin all de cheddar people eye dey redder

since khaki turn to agbada peopla know me wella if u no know me brother

i no like wahala am a cool headed guy i no like kasala if u want know me better

go wake baba fela i don dey since d time of nelson mandela
ask oga stella fashola and bola u go still say na true i deytell u wella
oooooooooooooooooooo originality oooooooooooh oh o h o o


na we own the society cee i get ability na we be vip


promoting peace and tranquility


u no e no be no be lie (background ooooo o oo o oo ) X 7


i did see saro wiwa murytala gowon dele giwa soyinka mko Abiola shagari awolowo oduduwa

moti watipe just totell u how far tafa balewa herbert macaulay ahmadu bello jaja of opobo

. taiye solarin princess moremi what of me una go hala my name

one day yyyy ooo x 2 originality na we own d society cee i get abilityone day una


ras kimono onyeka onwenu ik dairo bongos ikwue sir victor uwaifo orlando owoh o junior

and

pretty blakky christy essien igbokwe kris okotie mike okri sunny ade alex o majek fashek

o evi

edna ogholi chalifa charlie boy osadebe bright chimezie baba fela sonny okosun one day

lucky dube felix lebarty dan maraya jos (back gorund )
respect to bob marley

one day una go halla my name

faze ! FA ZE ! FAzE till fade out









Books

Faze interview !

Posted by 9jabook.com. Last reply by Ali Kadiri Jan 7, 2009. 1 Reply

Comment Wall

Comment

You need to be a member of Faze to add comments!

Comment by 9ja Child on January 26, 2009 at 8:18pm
Dis track is something else, its more than just a music, it has some more meaning to me dan just a Jam
Comment by yommy on January 19, 2009 at 6:33pm
please,do yaqll know these lyrics?
Comment by OBAJE AFREECA on January 7, 2009 at 9:54pm
NICE EFFORTS.
Comment by Akin Osunlaja WebLagosian on January 7, 2009 at 3:37pm
i love dis jam
Comment by 9jabook.com on January 7, 2009 at 3:12pm
Originality American remix
papi chinos aint no leather

da real thingylicky, originality,,, yeah yeah


we sa own the neighbourhood yall


I got ability, am the main man
bigging up five 0 and drive bys


yall all no i aint disiing X2 (yo yo ! )



makin mo money niggas getting pissed with ma honeys

since whitey became a black man (background) obama !

yall dunno whos da main man

I love me some gang bangers, am a natural born killa

i just like da bombs dats the way u better know sucker


go ask malcom and d black panthers wilberforced since da time of slave trading

ask bushie senior billyCee and terminator recognise dat i ain dissing


oooooooooooooooooooooooooooooo


da real thingylicky, originality,,, yeah yeah

yall did kunta kinte abbey lincoln JFK n john kerry

tony blair and custer

we bin busting long just to tell u wassup


benjy franklin neil armstrong Rosa parkie i aint going to d back ! what of me

yall gonna holla ma name

one day yo ! yall gonna holla ma name !



JAY JAY JAY !
 

Members (35)

 
 
 

© 2023   Created by 9jabook.com.   Powered by

Badges  |   |  Terms of Service

google.com, pub-3238264936112188, DIRECT, f08c47fec0942fa0 --> tweet Search Related Posts Plugin ... google.com, pub-3238264936112188, DIRECT, f08c47fec0942fa0